Moses Bliss & Soweto Gospel Choir – Your Love II (Official Video)
Watch the official Video for ‘Your Love II’ by Moses Bliss and Soweto Gospel Choir.
Available on all Digital platforms:
madsol.ai/yourlove-ii
Listen to More songs here: On Moses Bliss’s website:
mosesblissofficial.com
Follow Moses Bliss on All Streaming Platforms:
mosesbliss.fanlink.tv/music
Follow Moses Bliss on socials:
Instagram:
mosesbliss
Facebook:
MosesBlissOfficial
Twitter:
x.com/mosesblisslive
Website:
mosesblissofficial.com
——————————————————————–
Lyrics:
I no know wetin I do
Wey make you love me so daddy
No be say I too sabi
But you love me constantly
I no know where I for dey
If no be you dey lead the way
Your grace and mercy no dey fail
You dey love consistently
This your love
It’s all I want
This your grace
Is my warm embrace
Daddy Igbakalamisi ehhh ehh
Igbakalamisi ehhhh
Ifunaya gi Kachanma
Ohh Kachanma
When I look around all I see
Is your love
#MosesBliss #YourLoveII #SowetoGospelChoir #OfficialVideo
👉 Lien vers : YouTube video


